Monday, December 14, 2009

NAIJA HIP HOP DICTIONARY 2

Olenu pa-you are influential

Mo ko eje-iam feeling you

Shine your eye-look before you leap

I go yarn-i will talk/speak

I dey bam-iam alright

I no send-i don't care

You no get liver-you are a coward

No lele-no problem

Dem go fall your hand-they will embarass you

Nothing dey happen-nothing is happening

No yawa-no problem

I don hammer-i have made it

E don shele-it has happened

No think am-don't think about it

Tear rubber-brand new

No look uche face - Don't be shy/express yourself

No comments:

Post a Comment